KomzEE - Gbetiti Lyrics
[Intro] yeah.. It's Komzee babyYou already know **It's Celestino The beat wizard**[Hook] She tell me say she no go wan goSay the boy show her love that is sweet like a mangoI no be Jackie Chan, I no be Jet Li, Same time I no be RamboBut I will fight for your love like me I be commandoYeeh[Chorus]She say she love my peeShe wants to do somethingOh baby what is thisss yeehhh, GbetitiShe say she feeling my peeShe wants to do these thingsOh baby Gbetiti, Oh baby Gbetiti... Yeehh[Verse1]Step into the building no be play play ye-eahSo Mr. Dj put the music on a replay ye-eah (ye I ye)Awon temi ti fall in, Gbogbo wan fe jaye ye-eahSo we go party from Monday to Sunday na na (yehh)[Bridge]African woman, Omo bebedi ooo (bebedi ooo)Boshen fimi Shere Omo you carry ooo (you carry ooo)Now would you like to take a ride in my Bugatti ooo(bugatti ooo)Shoma tele mi lo, ka lo m'hennessy ooo (m'hennessy ooo) yeehh[Hook] She tell me say she no go wan goSay the boy show her love that is sweet like a mango (yeehh)[Chorus]She say she love my peeShe wants to do somethingOh baby what is thisss yeehhh, GbetitiShe say she feeling my peeShe wants to do these thingsOh baby Gbetiti, Oh baby Gbetiti... Yeehh[Verse2]Angelinaaa, would you come see my mamaFor one corner, I will do you patapaaSo make we go baby girl, oya malo ma n gakpaStraight to my yard, follow me make I knack you the banger*****************************************************************So if you say you love me so, My love for you I no go carry goSo I just wanna let you know, I'm givin you my heart no letting go[Bridge]African woman, Omo bebedi ooo (bebedi ooo)Boshen fimi Shere Omo you carry ooo (you carry ooo)Now would you like to take a ride in my Bugatti ooo(bugatti ooo)Shoma tele mi lo, ka lo m'hennessy ooo (m'hennessy ooo) yeehh[Chorus]She say she love my peeShe wants to do somethingOh baby what is thisss yeehhh, GbetitiShe say she feeling my peeShe wants to do these thingsOh baby Gbetiti, Oh baby Gbetiti... Yeehh[Hook] She tell me say she no go wan goSay the boy show her love that is sweet like a mangoI no be Jackie Chan, I no be Jet Li, Same time I no be RamboBut I will fight for your love like me be commando[Outro] **Poga on the mix****It's Konvex Entertainment** yeah**Komzee** Yeeh*It's Celestino The Beat Wizard **